© 2010 Afrokiki Records Ltd
JEALOUS ME LYRICS
VERSE:
Una dey hear me so, make you carry your trouble go(go go go)
I no fit shout oh no (no no no) my progress go make you kolo
When I walk you wan walk, when I talk you wan talk, when i jump you sef go jump
Kilo de to sin fi mi je
When I walk you wan walk, when I talk you wan talk, when i jump you sef go jump
Kilo de to sin fi mi je
CHORUS
Some people jealous me, some people jealous me, some people jealous me because I am beautiful;
I no go mind them, I no go mind them I no go mind them because I be fine girl
VERSE
Papa God don bless me ose, and you no fit com try me today
Yangma hate(hate) silouma am(am) hamoulo ne(ne) yalomoukhomom
Yangma hate(hate) silouma am(am) hamoulo ne(ne) yalomoukhomom
CHORUS
Musical Interlude
When people jealous you, when people jealous you, when people jealous you because you be fine girl
Make you no mind them, make you no mind them, make you no mind them because you are beautiful
I say you be fine girl, you be fine girl, you be fine girl And I be fine girl, I be fine girl, I be fine girl
END
10 years ago
12 years ago
13 years ago
14 years ago
14 years ago
14 years ago
14 years ago
14 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago
15 years ago